Omoyele Sowore – To be Honest is He Becoming an Expensive Name For Nigerians ? and That is What Yoruba Google Translate Calls Him ! www.omoyele.com.ng Who is he in pidgin English ?

sowore

sowore   even his haircut looks like its protesting 

 

soworekanu

soworein cahoots with ‘rebel’ leader east

 

soworename1

soworename1

Image result for who is sowore omoyele

Description

Omoyele Sowore is a Nigerian human rights activist, pro-democracy campaigner, former presidential candidate, and founder of online news agency Sahara Reporters, Wikipedia

Born: 16 February 1971 (age 48 years), Ondo

Party: African Action Congress

Education: University of Lagos (1989–1995), Columbia University

 

soworename

soworename

Lets know him in Pidgin English we all understand

www.omoyele.com.ng

Sowore Revolution Now: Wetin to sabi about Omoyele Sowore, di man wey dey ginger protest across Nigeria

    Omoyele SoworeImage copyrightOMOYELE SOWOREImage exampleSowore dey 48 years old.

    Nigerians go wake on Monday August 5, to know weda di protest against bad governance wey Omoyele Sowore dey ginger for , go hold after authorities arrest am last Saturday.

    Secret spy police – Department of State Services (DSS) don tok say dem arrest Sowore “for threatening public safety, peaceful co-existence and social peace inside di kontri.”

    Since wey dem arrest Sowore, na so many ogbonge Nigerians dey condemn di move, some don say di protest must go on, but who be dis man wey dey dinger Revolution Now across Nigeria?

    Meet Omoyele Sowore

      End of Facebook post by BBC News Pidgin

      Sowore (‘Showore’ as dem dey pronounce am) na Nigerian wey don spend di last 15 years to dey work to promote human rights and democracy inside Nigeria, and to stop di military rule and gbege wey foreign oil companies cause for im kontri.

      For 1989, Sowore follow for student ‘I-no-go-gree’ waka to protest di conditions wey dey inside one International Monetary Fund (IMF) loan of $120 million goment bin wan use for one Nigerian oil pipeline construction – di IMF loan conditions na to reduce di number of universities in di kontri from 28 to just five.

      For 1992, wen im dey University of Lagos, Sowore lead 2,000 students in protest against Nigeria corrupt leaders. Police open fire, kill seven. Sowore chop arrest ontop di mata but he no gree to back down im Aluta struggle for decent education inside im kontri.

      For early 2018, Sowore launch im presidential election campaign wit ‘Our Mumu don do’ slogan wey e say na mistake say young pipo comot hand for Nigeria mata.

      Di 48 year old don enta imprison eight times before now ontop dis Aluta struggle for Nigeria.

      image

      Sowore say na mistake say young pipo comot hand for Nigeria mata

      Topics Wey Dem Resemble

       

      soworerabiu

      soworerabiu

      soworeslide

      soworeslide

      soworedapo

      Sahara Reporters Has Long Been in the Forefront of Anti Corruption

      Read more

      FREE ADS DAILY TO SOCIAL MEDIA

      * Otherwise Where Stated Some of Our Products Have NOT been Reviewed by the US Food and Drug Administration.Most Products are Available Off Counter For Many Countries.For Our Herbal and GP products they are not intended to diagnose, treat, cure, or prevent any disease. These products do not require a prescription or doctor approval as they are herbal and do not contain any prescription ingredients. Results in the Testimonials may not be typical and your results may vary. Not all people will obtain the same results. These products are intended to be used in conjunction with a healthy diet and regular exercise. Consult your physician before starting any diet, exercise program or taking any diet pill to avoid any health issues.

      About the Author

      You may also like these